Tekno – Freetown Lyrics.

Freetown Lyrics by Tekno.

5K Store

Here’s the official Lyrics to Tekno Miles’ new song titled “FREETOWN”

Freetown Lyrics by Tekno-www.djitunez.com
Freetown Lyrics by Tekno-www.djitunez.com

LYRICS.

GET MP3.

What goes up must come down
When i dey vex i dey calm down
Sierra Leone is freetown
But the people no dey see chaao

So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go to the street too many people i dey pity
3 years old for road dey beg money,
highway no be for small pikin

For long we go pray make e better
How many times we fo pray make e better
Since mama born me my people dey pray make e better
Offer and tithe, everyday them dey pay, say make e better

READ More  Bella Shmurda - From Sundawn To Sunrise MP3 Download.

I go talk my own with my melody
Me no care if no one care for me
Who i fit help i go give money
Na the kind thing wey dey ginger me
And me no fit help everybody
But anywhere i go they want to hail me
Some dey wey dey argue who get money
But no better hospital wey dey for street

Instablog na him television
Them no fit post our politician
Election na selection
Everybody get ehm position

READ More  [Music+ Lyrics]: Omah Lay – “Confession”

What goes up must come down
When i dey vex i dey calm down
Sierra Leone is freetown
But the people no dey see chaao

So me go down to Lagos city
Giant of Africa wey no get constant electricity
Say me go to the street too many people i dey pity
3 years old for road dey beg money,
highway no be for small pikin

For long we go pray make e better
How many times we fo pray make e better
Since mama born me my people dey pray make e better
Offer and tithe, everyday them dey pay, say make e better
(say make e, say make e better)

READ More  [Video + MP3 + Lyrics]: “Doubting Thomas” – Larry Gaaga x Umu Obiligbo x Davido

Tell me where i wan begin
Hunger wan kill person pikin
John Baptist 1919, Still be like this in 2020

(Dunno) How things dey go like this
(Tell me) How the road bad like this
Fuel scarcity for country wey get everything e need to take care of people

What goes up must come down
Food no dey
Light no dey
Water no dey
Work e no pay
How my people go dey?
How una dey?

5K Store

About Eazibeat

Israel Afamyi Abuja (born 30 May 1995), known professionally as Eazibeat, is a Multi-talented Nigerian Producer and sound engineer. He is also a Digital marketer who blogs on a daily basis with the music site djitunez.com Career Eazibeat grew up in Abuja, and was a member of his local church choir. He developed interest in music while studying at St. Murumba College Jos in his secondary school days. He proceeded to learn music production around 2011, with Mickenzy. Eazibeat is also a prolific writer and an SEO expert who free-lances for a living. Eazibeat released his first single Laide, an afro-pop track in 2019 with production from Mickenzy, while his second track Doubting Thomas was released on April 2020 with production credit from Squeezer. Eazibeat refer to R. Kelly, Akon, P-square and M.I as his main music influencers.

View all posts by Eazibeat →

Leave a Reply

Your email address will not be published.